Welcome to dis week edition of Now you sabi. Now you sabi series na DO-AM- YOURSELF 1 minute video wey go show una how to make different things on your own. E get plenti things wey you no sabi before ...