Sam Adurogboye wey be tok tok pesin for di Nigerian Civil Aviation Authority don tell BBC Pidgin e no true dem tiff two planes for Lagos Airport. Adurogboye dey answer back claim say two aeroplanes ...
One family for Lafia, Nasarawa state, north central Nigeria dey devastated afta dia pikin loss for di post natal ward for one hospital. Mrs Wosilat Suleiman born her son around 3:00am early mor-mor on ...
Di death of 23-year-old Zambian student wey Russia recruit to fight for dem for Ukraine don make di family devastated. Dis na wetin im senior broda and sister tell BBC. No be only say im die but di ...
Mozambique don tell Malawi to respect dia borders so dat di two kontries fit live togeda without wahala” dis na afta sojas cross dia border go tiff. Dem tok dis one afta di raid wey happun for Calómuè ...
Results that may be inaccessible to you are currently showing.
Hide inaccessible results